Soltune Ella ft Testimony JAGA [Download mp3 + Lyrics]

Soltune Ella ft Testimony JAGA [Download mp3 + Lyrics]

Contents

Soltune Ella ft Testimony JAGA [Download mp3 + Lyrics]

Soltune Ella ft Testimony JAGA [Download mp3 + Lyrics]

Soltune Ella ft Testimony JAGA [Download mp3 + Lyrics]

Meanwhile soultune has released songs like Igwe before and Testimony jaga has many songs to His name, songs such as, Biggie biggie, Jesus, Melody ft Mayo, I have moved, and other powerful songs

Nigerian gospel singers and  Christ embassy singers combines to drop a powerful new song with hip hop beat.

Kindly sit back, click on the play button to listen to the song and enjoy or you click the download button to get the audio for free.

Mp3 download for Ella by Soltune ft Testimony JAGA

[button color=”red” size=”small” link=”https://drive.google.com/uc?export=download&id=1agow0MXyWwH6Rx5zWE_Qv8ZAiaU6davm” icon=”DOWNLOAD MP3″ target=”false” nofollow=”false”]DOWNLOAD MP3[/button]

Lyrics of the song

I glorify you
Every night and day i testify
I no go lie, anyone wey
wan try dem go kpai
dem go kpai

See your glory too much eh!
He dey multiply hey yeh
From 1 to 1 million
me i no go lie
I no wan die e

Your blessing too much for my life
Everyday just dey multiply
Me i juts dey satisfied
i no one lie, dis tin is certified

HE too much o He too much e e e
HE too much o He too much e e e
HE too much o He too much e e e
HE too much o He too much e e e

Dem think say man go fall o Ella!
Na from glory to glory Ella
We dey make more money Ella
WE dey drive bugatti
Dem no know my story Ella
Dem dey see the glory Ella
We no wan hear story Ella
We go make this money

see Testimony and soltune
see the song is so tune
Everything is so truth
Jesus word is so truth

Singing in Tongues

Local boy turn international Ella
They never see sis one coming Ella
I just dey shake their body Ella
Dem go hear kpansa kpansa Ella

Oba nla to so ile aye ro o
(The great king who made the earth)
Erujeje oko pharaoh
(The reared one whom Pharaoh feared
Oba mi (My king)
Aseyi towu nigba to wu
(The one who does what h likes when he likes)
Adara towu nigba to wu
(the one who does any wonder he like when he likes)
Oba mi (My king)
Olorun Jestimony JAGA (God od Testimony JAGA)
Olorun Pastor Chris Oyakhilome (God of Pastor Chris Oyakhilome)
Olorun Love world Nation (God of Love world Nations

[Pre- Chorus]
HE too much o He too much e e e
HE too much o He too much e e e
HE too much o He too much e e e
HE too much o He too much e e e

Dem think say man go fall o Ella!
Na from glory to glory Ella
We dey make more money Ella
WE dey drive bugatti
Dem no know my story Ella
Dem dey see the glory Ella
We no wan hear story Ella
We go make this money

Dem think say ministry go fall o Ella
But we are getting larger Ella
We are getthing bigger Ella
Pator Christ their Father Ella

Dem say you no go make ham
Baby dont you worry
Just keep on grinding Ella
For their face e go happen Ella
Ama shayee Ella Ama Jayee Ella
We go dey Alright Ella
We go feel Alright Ella
For their face e go happen Ella
Shawon lon da e ni Ella
E ee e
For their face e go happen Ella

Video of the song

 

https://www.youtube.com/channel/UCsW8Uqu4WoRzoC0eCibq14Q

https://linktr.ee/gospellife

We provided you with the mp3,Lyrics and the audio plus instrumentals on the way about .Enjoy more awesome and latest songs by Nigerian, Foreign, Ghana and Africa gospel singers.

You can navigate to our Homepage or you click the link below for more contents

GET MORE GOSPEL SONGS CLICK HERE FOR MP3 DOWNLOAD

 

Tags: nigeria gospel songs, Mp3 download,music lyrics, audio,

When the world fails, music never do, it always keeps us going, GOSPEL is the answer and GOSPELLIFE is the platform

PLEASE CLICK THE ICON BELLOW TO FOLLOW US

Instagram button

Hope you enjoyed the song, If you really did kindly leave a comment to share your though and kindly share the song with your family and loved ones.
|lyrics| |mp3 download| |Video download|

 

Follow Us On Facebook InstagramTwitter

Similar Posts

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *