Download The Understanding by Drakare Ft Angeloh [Mp3 + Lyrics]
From the Desk of Nigerian gospel Hip Hop singers Drakare Ft Angeloh comes a powerful song, Titled The Understanding
The song is aimed at calling the attention of Christians that whenever they pray the answer will surely Come, and that they should both believe in God and Keep Hope Alive Him Him.
The song was well delivered by Drakare Ft Angeloh with Broken English and They make it known that with God all things are possible, even things that seems impossible. when we have The Understanding Life will be easy for us.
Other song is On God
Mp3 download for The Understanding by Drakare Ft Angeloh
Download MusicLyrics of the song
Uh!
God’s love mhen is so overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him
Just over whelm him
Do You believe Wetin You dey say
E go be As You talk am
oh wey oh wey oh wey oh wey
Wetin You think; Shey You dey pray pray
Do You believe Wetin You dey say
E go be As You talk am
oh wey oh wey oh wey
Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh
Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh
oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh
If He talk am oh wey
oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh
How do You think, How You pray?
Do You rep the most high, do You Slay?
Do You read holy word and dissect and accept it in its ways its eccentric
I hope You really learn and get the best ethics
Learn to kabash and then heal the diabetics
Physically sound with Your spirit biometrics
Moving very fast with his Grace kinetics
We’re chosen generation of the king
We’re David, we’re Paul we’re more than many things
Cuz God’s love mhen it’s just overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him
Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh
Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh
oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh
If He talk am oh wey
oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh